Yemi Alade - Number One

Песня "Number One" - исполнителя Yemi Alade - скачать в mp3 или слушать бесплатно.

Длительность: 3:27

Размер: 5.0Mb

Прослушано: 90

Жанр:Регги

Клип к песне Number One




Текст песни

Yea
Sebirabadabaraba
Yea
Egar boi
Oh no no
Baby
You are my number one
Baby you are my number one
Yea yea
Dem say love is hard to find
Well e no too hard me to find my own oh
Some people go say love is blind oh
Yea yea
Oh my love is very much blind eh
E full my belle
E full my belle
This kind loving you give
E dey sweet oh
E full my belle
E full my belle
E dey sweet like pikin wey see biscuit oh
I want to be your number one oh
Your number one oh
I want to be your number one oh
Your number one oh
I want to be your number one oh
Your number one oh
I want to be your number one oh
Your number one oh
I wanna be your number one
Not number two
Number one
Say you can count on me my baby
Count on me my baby
I wanna be your number one
Not number two girl
Not number two girl
Count on me my baby
E full my belle
E full my belle
This kind loving you give
E dey sweet oh
E full my belle
E full my belle
E dey sweet like pikin wey see biscuit oh
Ah yea
I want to be your number one oh
Your number one oh
I want to be your number one oh
Your number one oh
Yea yea yea yea
I want to be your number one oh
Your number one oh
I want to be your number one oh
Your number one oh
Baskala
For your love
I go go calabar
NA your love wey dey end the matter
For your love
I go dance alanta
Dance alanta
Oya dance dance
For your love
I go go calabar
NA your love wey dey end the matter
For your love
If dem talk I go burst their matter
Ah yea
I want to be your number one oh
Your number one oh
I want to be your number one oh
Your number one oh
Yea yea yea yea
I want to be your number one oh
Your number one oh
I want to be your number one oh
Your number one oh
Swaps
Yemi Alade

Показать текст

Популярные треки

Someone - Vanotek, Denitia
2 Die 4 - Tove Lo
In The Dark - Purple Disco Machine, Sophie and the Giants
#HABIBATI - Пошлая Молли, HOFMANNITA
ИСКАЛА - Земфира

Будьте первым кто оставит комментарий!